Posts

11 STUPID QUESTIONS PEOPLE ASK[LN Jokes]

Image
1. You see identical twins, you still dey ask 'na twins be dis'? No bros, na picmix.. 2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts 'Up Nepaaa'! My guy still ask me, O boy na light be that?No oh, Na Sun fall from sky!! 3. You see person dey vomit, you still dey ask am 'you no well'? Him well, e just wan see the food wey him chop yesterday. 4. You just wake up from sleep; person come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I go chop for dream. 5. You see woman wey born new pikin; u come ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am for OLX.. 6. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pikin you don wake???? No ohhhh, I dey sleep walk... . 7. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, him com ask me "Wat is happening there?" My brother dem dey celebrate new yam festival.. 8. My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot? ...

Happy Birthday to Ice Prince

Image
The official Artistes Called ice prince is became 30 years yesterday 30/10/2016 let's all wish him happy birthday by clicking liking his pics on Instagram

Tekno_Pana Instrumental

Image
Download and enjoy the remake of tekno pana instrumental this beat is the beat of life. Click to Downloaded (LN Entertainment) [LN Instrumentals]

Tekno_Pana_Lyrics On [LN Lyrics]

Image
[Hook] Folake gimme love oh Na you dey catch my shot oh For your sake I go go church oh We go drive around for my porshe oh [Chorus] Baby Pana They say you like wahala oh I get wahala oh Baby Pana Anywhere that you go I will follow you dey go Baby Pana They say you like cassava I get big cassava Baby Pana My love for you will never die, never die [Bridge] Iffa iffa oh baby iffa iffa Baby you too sweet fajaba My baby dance to the lagbaja I go take you to gwagwalada Iffa iffa oh baby iffa iffa Baby you too sweet fajaba My baby dance do the lagbaja Let me take you to gwagwalada [Verse – 1] See love is a beautiful thing Girl you dey cool my temper Love is a wonderful tender feeling You dey give me ginger So baby dance dance dance The beauty in your eyes dey give me life oh Make we give the lord dance oh For the sake eh for the sake of love oh Baby dibidaba dibadobo Araba dibidaba debaba For your sake I go kill show oh eh Show you love like you’ve never seen before [Hook] Folake gimme l...

[LN Gist] Everyone On Mr Eazi

Image
Its true and confirmed that Mr Eazi is storming the music industry. After today drop down on musics I saw that the Nigerian artist is blowing back to back with his people. Mr Eazi has appeared in almost 6 Musics and he was featured in all of em and am very sure many artist will still want him on their songs. Here is what we think about him Mr Eazi is a strong and fast growing artist he has hussled and struggled and finally has made it. He won the price without doubt and vote to be the Best act of the week on LN Entertainment. So Mr Eazi keep up the jamz LN Loves you, Nigeria Loves you, Africa Loves you and The world Loves you but note God loves you more.

[Music] Yungstev- Alhaji Beer Bear

Image
fast Rising Nigerian Artist  "Yungstev" Dropped his Long Awaited Single / Hit Jam Entitled " ALHAJI BEER BEAR "      This Artist ( Singer ) Has Shown That He Is The "Future Of Africa" And with his hit song "ALHAJI BEER BEAR " Treading on social media "Facebook to twitter to instagram to websites/blogs and to other social media " and with DJs playing the hit song on every club........ it has proved that "YUNGSTAV" is the next big thing in Nigeria ............DOWNLOAD AND SHARE                DOWNLOAD SONG HERE  FOR BOOKINGS AND FEATURING CALL  07068374707 OR CONTACT ADMIN +2348169688876

Amaze-Rain Rain

Image
Dope City Label Act drops another dope song titled "Rain-Rain" Rain-Rain is a very Inspiring and touching track. enjoy   DOWNLOAD HERE