Posts

Showing posts from October 30, 2016

11 STUPID QUESTIONS PEOPLE ASK[LN Jokes]

Image
1. You see identical twins, you still dey ask 'na twins be dis'? No bros, na picmix.. 2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts 'Up Nepaaa'! My guy still ask me, O boy na light be that?No oh, Na Sun fall from sky!! 3. You see person dey vomit, you still dey ask am 'you no well'? Him well, e just wan see the food wey him chop yesterday. 4. You just wake up from sleep; person come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I go chop for dream. 5. You see woman wey born new pikin; u come ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am for OLX.. 6. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pikin you don wake???? No ohhhh, I dey sleep walk... . 7. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, him com ask me "Wat is happening there?" My brother dem dey celebrate new yam festival.. 8. My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot?

Happy Birthday to Ice Prince

Image
The official Artistes Called ice prince is became 30 years yesterday 30/10/2016 let's all wish him happy birthday by clicking liking his pics on Instagram